So this is a story that happened while I was on
holiday in Benin the city where little children talk like elders #Lol this was how the event of that funny day
went.
I was on my
way to New-Benin that day and as I boarded a bus there were school children in
the bus as well as others……..The driver was a young man who was very funny and
ill-tempered, and there I was listening to good music with my hands-free when suddenly
the following drama took place.
Boy:
Oga I go drop for the next Junction
Driver: You wan drop dere, no be una skool dey
front front for up dere
Boy: Na
there me wan drop ah
Driver now talking
to the Elderly man by his side -> All this Children of nowadays don
spoil finish
Elderly
man: Ehen now naso the oda day my neighbor children dey fight, imagine oh
gal of 6yrs and 15yrs, the 15yr old gal been dey shout say she go beat her
junior sis o, naim the d small gal say touch me……touch me mak u see, I go jst
naked you for outside disgrace you finish…….
Elderly man: i shock eeh na dis small gal dey
talk dis one.
Driver:
laffs oga naso dis generation be oh
Driver:
if u dey stay near my area naso u go jst dey laff, small children funny sha
So there I was at the back seat listening and laffin
to the gist when we heard……
Boy:
Oga no forget to stop for the junction oh
Driver:
All dis boys sef na game u dey go play ba, ur mama and papa send u say make you
dey go skool u wan go play game, naso d oda day I see some children dey watch
bad tin for phone, I no even know where dem get fone from.
Boy:
Ehn Ehn naso all dis old pipo go dey chuk head for wetin no consine dem abeg I don
reach wer I go drop jare.
Driver:
speechless.
Looks at
the boy, collets his money, stops the bus, goes to d passengers door and opened
it.
As the boy
was coming out the driver just dragged the boy out and started beating the hell out of
this boy, well na the boy cus am b4 so pipo no even too stop the man, the driver
gave the boy the beating of his life and den came the funny part of it.
The Driver went to the dashboard of his car and
then carried a piece of paper and a pen
Driver writes his phone num and his bus plate num and
gave it to the boy who he battered on d floor.
Driver:
See take dis paper wen you reach house give ur Father tell am say na me beat you anytin wen hin wan do make e do. :O :-D
0 comments
Post a Comment